DOUBLE CLIQ_GIVE N TAKE_FT_LEAH @leah_jules 🔥 🔥
Prod Bruno Okafor m&m @mixbychicken 🎥 Last Born Chidi Chidosky TV
LISTEN!!!
(Double Cliq’s verse) @dbcliq
Love is sweet..Love is sweet..
Forget na alukwalu gi street
Though you say all men are the same
Ufodu choga money,ufodu choga the fame
Shey you talk say you don’t care what a man drives
All you care about is what drives a man
He loved you first
You no lovam
You dey do shakara
Initial garagara
Lover boy come dey loose feelings
Three weeks into the relationship
Omo see billing
And if you fail to do so
Omo see running(running)
Oh God you come dey scream
Men are bad..Men are scum
Men are this,men are that..
Many things girls dey do for the money
Na the same thing boys dey do for the body..
GIVE AND TAKE
(Leah’s verse) @leah_jules
Ngwanu ka m gwa gi
Some men na adikwanu cunny
E get one kind shape you go get
You no go find true love
But then you realize
The treasure they seek
Lies in between your legs
And it’s never enough
Then you seek for revenge
First to do no dey pain
Person wey first do me
Dey shout God abeg oo
You think you are bad
But am badder
One man down ebelebe yooo
Iyookoko
One man down ebelebe yooo
Iyookoko
Many things girls dey do for the money
Na the same thing guys dey do for the body..
GIVE AND TAKE..
more