This track is a raw and energetic anthem about navigating the chaos of opinions and staying true to yourself. It's for everyone who's ever felt the pressure of trying to please everyone else. Feel the vibe, feel the energy!🔥
_ _ _
🎶 Lyrics that hit home:
Wahala for who wan impress everybody / Life no balance, na who go judge me?
Shey na dem? Abeg, I dey my lane
If you talk, dem say you too talk / If you nor talk, dem say you too dull
Anything you do, dem must talk / This world dey craze, e dey mentalmore